azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

teejay’s wrld – gran numero uno lyrics

Loading...

grace, grace shanni koko
sùn mo lorùn, tori ishe kolon dowo
tio baa sholaa kadara toh shoo joro
gbo gbo wa obaa mama laagun kato lowo

imagination be like sobo
listen to my music, it fit take away ur sorrows
if u are in need you fit ask or borrow
don’t be shy cause n0body knows tomorrow

guy! never feel oppressed by ur fellow
if u no too guide just dey lowkey and mellow
don’t mind them, fake nii nnkan tonloo
iwo koh package, iyi masare jee tieh ni gboroo

omo oba iwo shaa nii teriba
street ot, loba loba loman baa
bere lowo baddo, ashele lonfi dóga
nitori àdé timo dee nani won fi pemi loba

i be gran numero uno
gran, gran numero uno oh
i be gran numero uno oo
gran, gran numero uno oh

i be gran numero uno
gran, gran numero uno oh
i be gran numero uno oo
gran, gran numero uno oh
i bе gran numero uno
gran, gran numero uno oh
i be gran numеro uno oo
gran, gran numero uno oh

i be gran numero uno
gran, gran numero uno oh
i be gran numero uno oo
gran, gran numero uno oh

am just tryna pray again
yeah, i gahs pray against
i pray make jah take away my pain
and the bad memories in my brain

i don’t want to feel the same
like then wey i dey feel the shame
have been drowned not today
taking pills, sipping drink at the same time

if i lost my flight, canadian loud lo ma gbemi debe (gbemi debe)
me, i no dey fight, tori owo ni kan naa lolee funmi ni strength (funmi ni strength)

if i lost my flight, canadian loud lo ma gbemi debe (gbemi debe)
me, i no dey fight, tori owo ni kan naa lolee funmi ni strength (funmi ni strength)
i be gran numero uno
gran, gran numero uno oh
i be gran numero uno oo
gran, gran numero uno oh

i be gran numero uno
gran, gran numero uno oh
i be gran numero uno oo
gran, gran numero uno oh

i be gran numero uno
gran, gran numero uno oh
i be gran numero uno oo
gran, gran numero uno oh

i be gran numero uno
gran, gran numero uno oh
i be gran numero uno oo
gran, gran numero uno oh



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...