teni – ino lyrics
open your eye
laju ẹ daadaa
if you no shine your eye
them go wipe you wire
o ya come online
you go hear the matter
na me quench the fire
i be fire fighter
panapana panapana
ina n jo
panapana panapana
ina n jo
panapana panapana
ina n jo, ina n jo o
panapana panapana
ina n jo
panapana panapana
ina n jo
panapana panapana
ina n jo o
[?]
eko lo wa o
eko lo wa o
oh, oh, oh, oh, oh
eko lo wa o
oh, oh, oh, oh, oh
eko lo wa o
oh, oh, oh, oh, oh
eko lo wa o
eko lo wa eh
dna till 6am
that’s just how it goes
if you caught me outside on a friday night
quilox way you know
hot box with hot boys
i dey with rahman jago
in this life just live your life
that’s the way to go
open your eye
laju ẹ daadaa
if you no shine your eye
them go wipe you wire
o ya come online
you go hear thе matter
na me quench thе fire
i be fire fighter
panapana panapana
ina n jo
panapana panapana
ina n jo
panapana panapana
ina n jo, ina n jo o
panapana panapana
ina n jo
panapana panapana
ina n jo
panapana panapana
ina n jo o
Random Lyrics
- giuk (기욱) – my blue lyrics
- lonely cortell – soulmate lyrics
- młody drake – potrzeba lyrics
- giovanni domenico da nola – o dio se vede chiaro lyrics
- virus syndicate – sick wid it lyrics
- ehoff – gemstones lyrics
- mobstyle – rough lyrics
- switty – gone lyrics
- heroes will fall – ataxia lyrics
- kkamiistar – jaydes touchin on dem kids lmao lyrics