azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

theeno taylor – new dawn lyrics

Loading...

only1theeno gbede
ehh theeno badi pass oh
ahn ahn ahn ahn ahn

my mama pray for me
make i fit chop blessings
make i go make money
somebody con hate (con hate me)
pray for me
make i fit chop blessings
make i go make money
somebody con hate me

ehh kota mi wa ma rin bai (won le ba won le gan a lo re mi ti) tamurege rin bai
ki eni ibi ma rin bai (won le ba won le gan a lo re mi ti) tamurege rin bai
ki aproko ma rin bai (won le ba won le gan a lo re mi ti) tamurege rin bai
ki eni ibi ma rin bai (won le ba won le gan a lo re mi ti) tamuregе rin bai

me i dey work and pray, steady billing no holiday (ahh kosorun rara)
mе i dey work and chase make my family overtake
even when i’m on … your speedometer no fit run my race(gbe ti gbes)
even when i’m on k your parameter no fit dey my lane oh

eh swalalala make the money nanana
from lagos to canada, we’ve been earning nanana
eh swalalala make the money nanana
from lagos to canada, we’ve been earning nanana
ehh kota mi wa ma rin bai (won le ba won le gan a lo re mi ti) tamurege rin bai
ki eni ibi ma rin bai (won le ba won le gan a lo re mi ti) tamurege rin bai
ki aproko ma rin bai (won le ba won le gan a lo re mi ti) tamurege rin bai
ki eni ibi ma rin bai (won le ba won le gan a lo re mi ti) tamurege rin bai

my mama pray for me
make i fit chop blessings
make i go make money
somebody con hate (con hate me)
pray for me
make i fit chop blessings
make i go make money
somebody con hate me

ehh kota mi wa ma rin bai (won le ba won le gan a lo re mi ti) tamurege rin bai
ki eni ibi ma rin bai (won le ba won le gan a lo re mi ti) tamurege rin bai
ki aproko ma rin bai (won le ba won le gan a lo re mi ti) tamurege rin bai
ki eni ibi ma rin bai (won le ba won le gan a lo re mi ti) tamurege rin bai

swah ..swah.. say awon lagbaja dem no know who be god o
na why we dey tepamose to be somebody o
awon tamedo dem no know who be god o
na why we dey sise sise to be somebody o
(iye iye ko mabo)

eh swalalala make the money nanana
from lagos to canada, we’ve been earning nanana
eh swalalala make the money nanana
from lagos to canada, we’ve been earning nanana
(ge ge ge ge!)
kota mi wa ma ..(won le ba won le gan a lo re mi ti)
ki eni ni ibi ma .. awon melo! (won le ba won le gan a lo re mi ti)
ki aproko ma .. (won le ba won le gan a lo re mi ti)
we don dey make the money!
ki eni ibi ma ..(won le ba won le gan a lo re mi ti)
ahn ahn ahn ahn ahn

taaaran tara ran ehh say oluwa theeno gbede
taaaran tara ran ..
swaaaaa

Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...