tml vibez – goated lyrics
[intro]
yo! d
[verse 1: tml vibez]
(ha yeah)
am goated
you dey load when am loaded
talo ni eleba ti o lobe, ah
won o tobe
pawon boy on hundred
to the world am wanted, ah+ah
[verse 2: tml vibez]
awa malo n fun ni under one
men, abi ori lo n ta won
me i no calm (me i no calm)
yeah my therapist paro
e shi ma wabi gbalo o
make n0body come dey totori mi
your baby want to gum body mi
carry me, confirm
yeah mo bad, confirm
yo fam
onome idi e lofa
she dey cause wahala idi e lofa oh ah
[chorus: tml vibez]
omo ma jaye mi ti jesu mafi de
lalale sat+rday ah
na me dey burst their brain na
na me dey pop champagne ah ye
ma jaye mi ti jesu mafi de (jesu mafi de)
lalale sat+rday
na me dey burst their
[verse 3: seyi vibez]
make i run you sharply tell you one story
boiz in my camp pop codine
like two of the girls take poly
one of the neighbor call police
eh eh eh egbami
i go dash you money tobasami
change am for you to ba da mi
wu tang controlling
[verse 4: seyi vibez]
i no cap
i know people omo me i don’t cap
victor osimhen i know daps
masa masallah
i know you want to comment on this post right now
baby denge dey post right now
some bo cardi lori tiktok o n sa pata
awon foolish fellow won m drag mi lori twitter
jesu (jesu)
[chorus: tml vibez]
omo ma jaye mi ti jesu mafi de
lalale sat+rday ah
na me dey burst their brain na
na me dey pop champagne ah ye
ma jaye mi ti jesu mafi de (jesu mafi de)
lalale sat+rday
na me dey burst their
[verse 5: tml vibez]
happy happy boys won o kin singing ladugbo wa
we dey party on
we get money loshe bowa
oh happy boys dem be waiting for my album ah
kele dey yard efiwonle koma bowa
[outro]
yo! dips
Random Lyrics
- silent boy cries – attention lyrics
- halid bešlić – ne zovi me, ne traži me lyrics
- nlp (hu) – business lyrics
- the kinks – no return (2023 remaster) lyrics
- leewar the maniac – nguwe lona lyrics
- la boucle – faut de l’or lyrics
- jéssica souza – atração pitbull lyrics
- takemewith. – bedroom minimal lyrics
- i love you (band) – she’s the one / i.n.s.e.t. lyrics
- yeat – crazy* lyrics