azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

tonife – jeje lyrics

Loading...

dubi do bi dodo para para terere
parara ra rara ra rere rara
(vibes)

many years ago i use to be a bad boy
life turn around and now
i’m used to being a good boy
e no mean say sometimes
i no fit be a rude boy
kole talara omo oba koma ku dansaki
i try to dey keep i no wan to dey show am

jeje je lomo eko n lo
jeje je lomo eko n lo
jeje je mi ni mo n se
jeje je lomo eko n lo

i no dey find trouble
jeje je mi ni mo n se
i no likе to dey pass my boundary
jeje jе lomo eko n lo
abeg no look for my trouble
jeje je ni mo n se
because na royal rumble
jeje je lomo eko n lo
broda kabiru kilagbe kilaju
aunty ibidun ewa so fun egbon yin
wetin he no fit finish make e no start
hmmn i dey talk my own ohh
wetin he no fit finish make he no start

abi cool guy ohh
no mean say craze no dey for head
on gba lori mi oh but

jeje je lomo eko n lo
jeje je mi ni mo n se
jeje je lomo eko n lo

i be gentle guy to the call
jeje je mi ni mo n se
i no dey like to find trouble
jeje je lomo eko n lo
abeg no look for my trouble
jeje je ni mo n se
jeje je lomo eko n lo

broda kabiru kilagbe kilaju
aunty ibidun ewa so fun egbon yin
wetin he no fit finish make e no start



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...