azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

trinikin – understand lyrics

Loading...

chorus
understand, sey me and u no dey worki
everyday na plenty fighting
eno dey taya, eno dey taya you

baby understand, say me and u no dey worki
everyday na plenty fighting
eno dey taya, eno dey taya you

pre+chorus
we go fight, if we end am then we start
feeling like me and you no get future
and i don’t wanna turn to a villain, no ooo,ooo
we go fight, when we make up then we start
no dey act like this thing is normal
if cast, shey na me don cause no ooo, ooo

verse 1
drama drama drama drama
be like you get that from your grandma
the way dem jail me for this relationship
feeling locked, adija palmer
no we don’t look good together
doesn’t mean say adey hate yuh
but ego better for us ooo
if we end up keeping it more casual
cos am not jigga ,
wey go hold your hand give you flower
i can try but ano wan bother
so i think you deserve way better
and no i don’t want agatha
i know she’s thick buh she’s still your sister
ano wan cos anymore wahala
and if you pray for me na jehova go tell you,
chorus
understand, sey me and u no dey work
everyday na plenty fighting
eno dey taya, eno dey taya you

baby understand, say me and u no dey work
everyday na plenty fighting
eno dey taya, eno dey taya you

verse 2
akofa want undercover
i want lover without trauma
adey pray say you won’t miss me
cos we breakup if i come over
been dey tell you sey its not working
if i serve the breakfast i jakpa
for this month am changing house number
cos for my junction you go meet me and

pre+chorus
we go fight, if we end am then we start
feeling like me and you no get future
and i don’t wanna turn to a villain, no ooo,ooo
we go fight, when we make up then we start
no dey act like this thing is normal
if cast, shey na me don cause no ooo, ooo
chorus
understand, (understand, stand)
sey me and u no dey work (no dey worki worki)
everyday na plenty fighting (yieeee)
eno dey taya, eno dey taya you (eno dey taya you)

baby understand, (understand, stand stand)
sey me and u no dey worki (no dey worki worki)
everyday na plenty fighting (yieeee)
eno dey taya, eno dey taya you (eno dey taya you)

outro
understand, stand, understand, stand
no dey worki worki, understand, stand stand



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...