azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

tunde tdot – take it all lyrics

Loading...

hit jam!!
pick up the call you know it’s linda
she say tonight she wants your ginger
walahi talahi i must receive am o
she miss me well i don dey feel am
pick up the call you know it’s linda
she say tonight she wants your ginger
walahi talahi i must receive am o
she miss me well i don dey feel am

hmmm you call me late last night o
say you dey feeling lonely
say make i come around
say your friends no dey tonight
omo you bad like that
you bad bad you bad baby bad o baby o
and you know i like it like that that that
o baby o
omo you dey give me ginger o
say make i catch no fever o
your love dey flow е dey flow dey flow flow
just dey flow likе a river o
no say no be today
say the matter don tey
wey dem dey carry our matter for abeg leave story o
see my girl o where you dey go i wanna know
wetin you do i wanna do
is it the loving take it all
baby o my girl o
set the table well for two
cos i’ll be coming home to you
na so the gentle man dey do
baby o
pick up the call you know it’s linda
she say tonight she wants your ginger
walahi talahi i must receive am o
she miss me well i don dey feel am
pick up the call you know it’s linda
she say tonight she wants your ginger
walahi talahi i must receive am o
she miss me well i don dey feel am

yeah
girl you know say i’ll be there for you
when you want just call
winter no get power o
say i’m a keep you warm
omo you be fine you be fine the finest
you no need makeup
and together we be cool the coolest
we don’t need to break up
omo you dey give me ginger o
say make i catch no fever o
your love dey flow e dey flow dey flow flow
just dey flow like a river o
i don dey call on you
haba!
baby answer o dio dio
see my love for you
e no go end go
see my girl o where you dey go i wanna know
wetin you do i wanna do
is it the loving take it all
baby o my girl o
set the table well for two
cos i’ll be coming home to you
na so the gentle man dey do
baby o
see my girl o where you dey go i wanna know
wetin you do i wanna do
is it the loving take it all
baby o my girl o
set the table well for two
cos i’ll be coming home to you
na so the gentle man dey do
baby o
omo you dey give me ginger o
say make i catch no fever o
your love dey flow e dey flow dey flow flow
just dey flow like a river o
i don dey call on you haba
baby answer o dio dio
see my love for you
e no go end go
pick up the call you know it’s linda
she say tonight she wants your ginger
walahi talahi i must receive am o
she miss me well i don dey feel am
pick up the call you know it’s linda
she say tonight she wants your ginger
walahi talahi i must receive am o
she miss me well i don dey feel am



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...