azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

wesl1 – ebube armor lyrics

Loading...

jester made this
wesl1

back in the days them tell us say jaga jaga dey come for we country soon
sapa dey touch us even the ones wey dem carry go born with a golden spoon
how we go do
gimme the bruu
whether chelsea sqaurdron gimme the two
(how we go do
gimme the bruu
whether chelsea sqaurdron gimme the two)
take two shots of tequila kele follow me go house off my nica( na she off my nica)
ah
symbiosis continual
she dey wine am i no fit concentrate(i no fit concentrate)
my odogwu dey fluctuate
na her pkekus wey i compensate
i know that within myself i’m a very bad boy but i don’t really kiss and tell
(i don’t really kiss and tell i don’t really kiss and tell)

them no fit off my light
i dey on my ebube amor and i ready to fight
(god)
them no fit off my light
i dey on my chineke amor and i ready to fight

unstoppable na me dey go on top(on top)
even 48 them wan anchor me
na kata kata i run
i heard the voice clearly my time has come(has come)
relent i shan’t(i shan’t)
go overboard i can’t(i can’t)
anyday wey be pay day me i dey hope on a bullion van(on a bullion van on a bullion van)
kai
why she dey form
when she no get flat tum
i can never die for yansh(never) you can call it bum bum
it’s unlike me to dey misbehave my nature na to comport
shoot
na me dey game pass me the ball

them them them them
them no fit off my light
i dey on my ebube amor and i ready to fight
them no fit off my light
i dey on my chineke amor and i ready to fight

(them no fit off my light
i dey on my ebube amor and i ready to fight
them no fit off my light
i dey on my chineke amor and i ready to fight)
and i ready to fight



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...