woobaby – runaway lyrics
woobaby+ runaway
she was in a do, when she jumped straight to me
even if it’s far from just what i saw (yeah yeah)
omo ton so (yeah) x2
pepper for my pizza
kuku put the ginger
me i kon dey linger
she fit wear my jersey but i no fit be her lingard
sweeter than tinder, hashtag linda
pass vanilla
chorus
run away peter, run away paul (paul)
where i for see am, make i wake up (up)
biggie latina, wey dey shake bumbum
me i must eat am
rule number one, can you go sloppy
moni no stoppin, baby dont copy
and if even if u know, when u know nothing
you for use your t++th, better do something
don’t hurt me o x2, abeg don’t hurt me, but you’re still tauntin
no worry o, i know h+rny o, i go give u ruger, mr cook that thing
she was in a do, when she jumped straight to me
even if it’s far from just what i saw (yeah yeah)
omo ton so (yeah) x2
pepper for my pizza
kuku put the ginger
me i kon dey linger
she fit wear my jersey but i no fit be her lingard
sweeter than tinder, hashtag linda
pass vanilla
Random Lyrics
- kylie minogue – breathe (tee’s dub of life) lyrics
- gallow club – gallow gøds lyrics
- eek-a-mouse – too young to understand lyrics
- 1027pharoah – baby we can lyrics
- young thug – yessirski lyrics
- j cheri – look at our world lyrics
- kusa 草 (arg) – los abrazos de la muerte lyrics
- archie fisher – queen among the heather lyrics
- trying times – nothing i am lyrics
- lamin – dreez interlude lyrics