azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

xploit comedy feat. magnito – busy body lyrics

Loading...

akpu.
akpurapum bem

as i wake up in the morning, eeyo (ahan)
busy body dey worry me ohh
you wan drive car without tire
(akpu)
you wan cook food with out fire
(akpurapembem)

fresh up
bob risky don grow b–by
(aaaye)
regina say me hi to hobby
(aaaye)
she don turn to mama youngee
(aaaye)
f-f-fourty seconds span, shey you don turn don d
fresh up

eight years ago, man pursue me for house
same breeze, i take and build myself a house (it all
obvious this is onyeze’s house, as a malian i can never give up)
fresh up
some of them dem dey enter club and dey no carry shishi
carry nose like say dem dey smell something fishy
mata in kun gan iri wannan fa kar ku bi shi
you carry benz keep but you dey drive mitsubishi
carry empty gl-ss dey walka inside club
very soon your story go enter insta blog
open chest, you dey form spartacus
if he carry woman he go go charter bus

as i wake up in the morning, eeyo (ahan)
busy body dey worry me ohh
you wan drive car without tire
(akpu)
you wan cook food with out fire
(akpurapembem)×2
the things wey dey vex me about this girls be say
benin girls abi
no from imbiise
no money but na for lekki dem go want to stay
gather friends come like say them dey run crusade
and if you check am dey no come get shishi for pocket
and them go come dey order dey above dem budget
gimme rice with plenty chicken nuggets
gimme c-ke with plenty ice for bucket
some guys go invite woman all the way from mainland
and dey no carry money to pay for ouba
if she ask dem go say make she try to maneuver
use her, dump her tell her say it’s over
k-ma in sun gan ta said su rufe mata kofa
you dey complain say she local
after you don dump her
you hold her leg dey choke her
dey give am kpoka kpoka
dey scream her name udoka
sai su zo su dauka

as i wake up in the morning, eeyo (ahan)
busy body dey worry me ohh
you wan drive car without tire
(akpu)
you wan cook food with out fire
(akpurapembem)×3
fresh up



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...