young pug – i don’t know(idk) lyrics
hook:
why are’u gonna do like that
shey na u wey i find come
abi u no wan see me again
so many people don ask
wetin happen last night
i can’t tell maybe
chorus
na today
you go move
u go run
u go shawn
u no say
nothing ooo
why you go leave
you go move
you no call
you no talk
you no say
nothing oo
i don’t know
hook:
why are’u gonna do like that
shey na u wey i find come
abi u no wan see me again
so many people don ask
wetin happen last night
i can’t tell maybe
having been thinking of you
playing the song
have been singing of you
looking around
having been watching all you
i don’t know what to do
talking with friends
all i see is you
even in my sleep
i dey dream of you
chorus
na today
you go move
u go run
u go shawn
u no say
nothing ooo
why you go leave
you go move
you no call
you no talk
you no say
nothing oo
i don’t know
hook:
why are’u gonna do like that
shey na u wey i find comе
abi u no wan see me again
so many people don ask
wеtin happen last night
i can’t tell maybe
chorus
na today
you go move
u go run
u go shawn
u no say
nothing ooo
why you go leave
you go move
you no call
you no talk
you no say
nothing oo
i don’t know
Random Lyrics
- tommy toxxic – 444 lyrics
- spektrem – v. staring at the world lyrics
- yel (rnb) – 0214 lyrics
- buzzy lee – summer salt lyrics
- mc bangu – juntos e shallow lyrics
- maddy soma – tip tap toe lyrics
- vǝnti – cant do this anymore lyrics
- opera puff – una casa nei campi lyrics
- kevin and the bikes – kevin has diarrhea lyrics
- božidar đukić – tragicna pogibija branke djukic 1. deo lyrics