azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

yung bylez – like to show lyrics

Loading...

everybody thinks i’m strong
everybody thinks yb don’t break, oh no
n0body knows i dey form
man i break too, but i no dey like to show
i be walking like a man who’s strong
smiling every time, acting like i’m okay, oh no
n0body knows i dey form
man i break too, but i no dey like to show

all over, people dem watching
expect man to
wake up in a good mood yeh
only me know what dey do me
only me know the real me
moreover, man gats grind
’cause man’s supposed to
pull up in a rover yeh
else wetin i go tell my mummy?
man i must to get this money
somеbody pray for me
somebody come for mе
i need your company, your shoulder please
i’m on my knees
somebody pray for me (pray for me)
somebody come for me (come for me)
i need your company, your shoulder please
i’m on my knees (oh+oh+ah)

everybody thinks i’m strong
everybody thinks yb don’t break, oh no
n0body knows i dey form
man i break too, but i no dey like to show
i be walking like a man who’s strong
smiling every time, acting like i’m okay, oh no
n0body knows i dey form
man i break too, but i no dey like to show

no sweetness dey on this side
if you think i’m kidding come bisa
come see the struggle on this side
e go fit to break your heart (break your heart)
no sweetness on this side
if you think i’m kidding come bisa
come see the struggle on this side
e go fit to break your heart (ah+ah+ah)
someone pray for me (pray for me)
someone come for me (come for me)
i need your company, your shoulder please
i’m on my knees
somebody pray for me (pray for me)
somebody come for me (come for me)
i need your company, your shoulder please
i’m on my knees (oh+oh+ah)

everybody thinks i’m strong
everybody thinks yb don’t break, oh no
n0body knows i dey form
man i break too, but i no dey like to show
i be walking like a man who’s strong
smiling every time, acting like i’m okay, oh no
n0body knows i dey form
man i break too, but i no dey like to show
everybody thinks i’m strong
everybody thinks yb don’t break, oh no
n0body knows i dey form
man i break too, but i no dey like to show
i be walking like a man who’s strong
smiling every time, acting like i’m okay, oh no
n0body knows i dey form
man i break too, but i no dey like to show



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...