azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

alvin spiff – ja rule lyrics

Loading...

overview
lyrics
lyrics
love no be play play thing…
excuse me miss (alright)
abegi give me one minute
“democracy na freedom of speech ” (a true talk ya know)
mak i talk before i commit (oh lord)
maka’chukwu your beautiful (zion daughter)
take it from a ngga like me (cool)
normally i no dey act like this (lord of mercy)
e’ be like you have done something. (kboom)
i just dey say my mind ooh… (oooh)
i go like make we align ohh. (oooh)
i’ve been feeling you right from time ohh. (oooh)
i see you even when love is blind ohh
even if is a crime. i’ll stay by you…
love no be play play thing… (yu dont know)
people demma complain… (ur beauty… u know)
say wetin wey you give me chop ohh… (ooh yeahh yeah)
(bloklaaat)
ooh.! all eyes on we
’em dey gbadu our chemistry
shebi na wetin go be. go be…!!! (hhhahh)
(ooh no. ooh noo)
i just dey say my mind ooh…
(i just dey say my mind ooh)…
i go like make we align ohh
(i go like make we align ooh)
(oooh)
i’ve been feeling you right from time ohh
(i dey feel u right from time ooh)
(oooh)
i see you even when love is blind ohh
(when love is blind)
even if is a crime. i’ll stay by you…
say i like the way u dey shy… (ooh yeah)
(oh yeah)
love dey for beholder eyes
(oh yeah)
na me ja rule. am on time
(oh yeah)
on time baby smile
.i like the way u dey shy…
(oh yeah)
love dey for beholder eyes
(oh yeah)
na me ja rule. am on time
(oh yeah)
one time baby smile
excuse me miss
(ooh)
(alvin spiff dor’oni+yee)
(ooh)
democracy na freedom of speech
(ooh)
ex.excuse me miss
(yeah yeah yeah onwamoiye)
(immasinger)
(ooh)
normally i no dey act like this…
…a beautiful baby…
mana love u fi love u till the end
never call no one u kno…
end…



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...