azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

flash – betta lyrics

Loading...

world wide in my country ..everybody know me well o !

no wannn !!

(see!)

sometimes , sometimes
the things i read online
e dey make me want to dey para o
how man go fit kpai another o
africans we dey try..
and i know it’s one step at time (but tell me)
how man dey go dey sweat find money o
when government dey ragabonmi o

see felix..ask felix !!
weting happen the last time wey we go chill o !!
couple blocks away from where we live
as light e no dey we say make we go drink ooooo…
be like say cloth e don scarce
cuz even thief sef don dey dress like police o !
if you ask felix how the matter be
e go say my brother na god dey protect person oooh

under the canopy x 2
the baba of security..
hammer us security eh eh..

under your canopy x 2
the baba of security..
hammer us security eh eh ..



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...