azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

st. flex – mummy na lyrics

Loading...

yea eh eh yeah yeah
hmmm hmm yeah yeah
st.flex baby

saint wey dey flex abi

a long time, long time ago
i lost my daddy oh!
i saw my mama crying and i didn’t know what to do
mama dey worry oh
the problem too heavy oh
she pray to god and he answer prayer give god glory oh

this life no easy
i’ve seen many things believe me
heart break, fake friends, i fought i swear
this life don wound me

but i keep on shining
mama struggled everyday to keep me shining
she bless me everyday i keep on grinding
mama never left she keep on standing

but i keep on shining oh!
let all dem cats dem know
that am about to blow oouuh!
mummy na
em babu ke sai rijiya
n0body dey to help mama
she did it all god bless mama yeah

i love mama if you want to die come touch mama
i fit kik for my mama i thank god for my mama
thank eh god for my mama eh

she send me go poly
to get degree, make money
i tell her make she no worry
say i go make the money

fly her go dubai
wetin u want na me go buy
my mummy sugar my sweetie pie
i go make u proud

fly her go dubai
wetin u want na me go buy
my mummy sugar my sweetie pie
(mummy na eh) i go make u proud

thank e god for my mama eh!
mummy na
em babu ke sai rijiya
n0body dey to help mama
she did it all god bless mama yeah

i love mama if you want to die come touch mama
i fit kik for my mama i thank god for my mama
thank eh god for my mama eh



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...