azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

zygee – e no easy lyrics

Loading...

intro
yeah, zygee’s on this

nawanya fam

hook by kay blaq

eno easy 4x yei

eno easy 4x yei

aih this world you dey see e be jungle

we no get any place we go run go

so you for work hard make you no dey fumble

for the rest e be jah wey go handle

this world you dey see e be jungle

we no get any place we go run go

so you for work hard make you no dey fumble

for the rest e be jah wey go handle

verse 1

me dze egɔme tetia hope aa le tiny (tinny) aletse

awu me li ma do o mate ŋu ale tsie

enu me li ma ɖu o mate ŋu afi fie

those were the questions i used to ask

look at the people, i look at their cars and i ask

my own be curse or what

but saa na my time no catch ibi rush i dey rush

put god first you go see you go trust

who god bless abosam no dey curse

mie ɖu futɔwo dzi, fɔ nyi kɔ ɖe wo dzi

ne wo se dzoa mia se tsi

mie ʋu gap aa nawo ne wo go guia mia keki

ne ʋu gbea dze anyi mo ɖu ge oa no teyi

away

nawoanya be god dey your side gblɔe nawo

dont give up morrow be your time kplɔe ɖo

no be easy oo so hustle my guy oho

hook by kay blaq

eno easy 4x yei

eno easy 4x yei

aih this world you dey see e be jungle

we no get any place we go run go

so you for work hard make you no dey fumble

for the rest e be jah wey go handle

this world you dey see e be jungle

we no get any place we go run go

so you for work hard make you no dey fumble

for the rest e be jah wey go handle

verse 2

charlie we no get am on a silver platter

we work so hard wanna head wan scatter

writting lines, sometimes we short paper

but still you for work hard as a dream chaser

troubles go come your way

sometimes your paddies go k!ll your vim

ame aɖe wo gbɔ gblɔ ge be change your name

wo ɖe ge ɖe aga vɔ you for put them to shame, hei

charlie ne ewɔ gbãtɔ wo gblea, agbea me wu enu o

try it again me ga ŋlɔ mawu be o

don’t give up me ga to mɔ bubu o

you for keep on dey try me ga gbe ame bubu o

ne wo be zygee ah hmm

me no ame wo gbɔ, me klɔ ʋu hã ʋuu

nye ha dzi dzi ha va zu dzu wo dzum

no be easy for me oo me be b-m la b-m

bridge by kay blaq

rangbadam

whether money dey or money dey or money no dey

we no go stop pushing

i know say my hustle go pay me one day

no matter the condition

so keep grinding yayaya

keep grinding oyoyoyo

keep grinding yayaya

keep griding yeah yeah yeah

hook

eno easy 4x yei

eno easy 4x yei

aih this world you dey see e be jungle

we no get any place we go run go

so you for work hard make you no dey fumble

for the rest e be jah wey go handle

this world you dey see e be jungle

we no get any place we go run go

so you for work hard make you no dey fumble

for the rest e be jah wey go handle



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...